Skip to main content
Police don release Naira Marley wey im real name na Azeez Fashola and socialite, Sam Larry, You go remember say for October di two suspects, wey bin dey in custody in connection to di death of Mohbad bin sue police say dem don too stay for cell.
Popular posts from this blog
Comments
Post a Comment